Patoranking – “Abule Lyrics”
Patoranking – “Abule Lyrics”
Patoranking – “Abule Lyrics”
Patoranking release a brand new single titled “ABULE”, produced by Telz.
Access More Music Lyrics Here
Shortly after wonderful release of this 2020 single ‘I’m In Love‘, Patoranking gets back to the music scene with a new banger dubbed “ABULE”. This record is notably a solo release that makes us anticipate ahead of Patonanking’s forthcoming third studio album (The THREE).
Patoranking – “Abule Lyrics”
STREAM/DOWNLOAD MP3
LYRICS
Intro
Hold am tight
Hold am jeje (Go Pon killa)
Verse 1
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
‘Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him gyal-friend Shile
Ghetto gyals them dey like Takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
Pre-Chorus
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from Mowe
AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
Chorus
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (Go)
Hold am tight
Hold am jeje (Go)
Access More Music Lyrics Here
Post-Chorus
Go
Go
Go
Go
Verse 2
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way, to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go

Outro

No comments
LET US HEAR FROM YOU ✌🏿✌🏽👇🏽👇🏽